Artis | 2face Idibia |
---|---|
Album | Face 2 Face |
Durasi | 4:55 |
Unduh lagu favoritmu dari 2face Idibia berjudul U No Holy Pass (MKD REMIX) (feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C., Black Face, O.J.B. & E.T.C.) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.
Hey, some people be acting like they know it all Hey-uh, some people be acting like they know it all Hey-oh-ai, some people be acting like they know it all Oh-oh, ooh-ooh See, see, see this type of thing wey we dey feel Before you know you don dey wan dey start to dey kolo small I no go lie we feel these things for real Some people no believe am and e bring about dem own downfall Face reality and you will see that it pays nobody To be feeling that they all and all Try to visualize what I feel, and then I bet what you'll see Would be a picture of a guarding wall If you try to push am down, try to enter the town Try to see wetin dey happen around Na so dem go dey bring you down Before you know you go dey for six feet under the ground, oh-oh-oh Some be acting that they know it all When everybody knows that people rise and fall Some rise up again just to stand up tall And wiser and stronger But no matter how long you live, you cannot learn it all You go only do your best, because you no go fit do all So if you want to criticize me, talk small small 'Cause you no holy pass my brother You no holy pass, my sister Ooh-ooh Hmm, some people when they see a wrong thing They will start complaining Until the complaining will turn into shouting Anytime them see a wrong thing Them continue shouting Until the shouting turn to traditional shouting But dem try to correct a thing They will start to thinking Until the thinking make depression start to set in Make dem feel like outcast in the society dem live in Because they lose dem sense of belonging But they would try to push am more, try to open every door When negativity doesn't make it certain So when dem try to stop the complaining and the shouting Dem no go fit because e don be spiritual something People take advantage of dem dream, 'cause dem realizing Say these people lost dem spirit of fighting So dem start to use your head, use am like dustbin All the problem of the nation they be dumping in them head Slavery will start to set in like Amistad Boy, I know say you seen the making How them start to do almost anything for almost nothing 'Cause instinctively dem need surving But the scavengers would drain them all They will push them to the floor And to collect all the people them belonging But like a goat that has pushed to the wall We already ready to start to do the fighting So we a go gun them down Run them all around, me a go chase them outta we town I sabi we go gun down Before them go know dem go dey for six feet under the ground, eh Some be acting that they know it all When everybody knows that people rise and fall Some rise up again just to stand up tall And wiser and stronger But no matter how long you live, you cannot learn it all You go only do your best because you no go fit do all So if you want to criticize me, talk small small 'Cause you no holy pass my brother You no holy pass my sister Some people be acting that they know it all When everybody knows that people rise and fall Some rise up again just to stand up tall And wiser and stronger But no matter how long you live, you cannot learn it all You go only do your best because you no go fit do all So if you want to criticize me, talk small small 'Cause you no holy pass my brother You no holy pass my brother You no holy pass my brother You no holy pass my brother You no holy pass my brother
Download lagu 2face Idibia - U No Holy Pass (MKD REMIX) (feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C., Black Face, O.J.B. & E.T.C.) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.
Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.
Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.
Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu 2face Idibia – U No Holy Pass (MKD REMIX) (feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C., Black Face, O.J.B. & E.T.C.), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung 2face Idibia dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.