Artis | 2Baba |
---|---|
Album | Grass 2 Grace |
Dilihat | 1.8M |
Tanggal Rilis | 13 Juni 2011 |
Durasi | 3:48 |
Unduh lagu favoritmu dari 2Baba berjudul For Instance hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.
Yeah, yeah Ehn, ehn, eh, who dey? Wetin them talk? Ehn, eh, eh? Wetin them talk? (Chai, no be small thing o) Chineke me, no be small thing o (you say?) Yee! Ehn, wetin them talk? How you take know? Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah Eh (Oya) see, for instance Say I be the one wey dem give chance Say I be the one wey dey make plans For all man to benefit abi To make we disagree to agree to create chance But now I am not of importance 'Cause now I am looking from a distance And that's why it give dem the chance to do us and turn us to victim of circumstance Dem just dey ignore our existence Dey create excuse, dey use excuse to buy plans Ay, dem no want know say we dey, dem dey use us dey play All we get is a pursing glance Anytime we stand for resistance When dem in the act of exploitance Abi we just be living in a trance, lord Oh, my God Hala ah-e-yeah Feel I'm feeling is a feeling, means you feeling my flow And then you know say it's so, so Hala ah-e-yeah In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala ah-e-yeah Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala ah-e-yeah Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah Hala ah-e-yeah See this type of thing wey we dey feel wey dey make me dey want to dey To dey hala ah-e-yeah Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey To dey hala ah-e-yeah Stand look around you and I bet you, you go want to dey To dey hala ah-e-yeah Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah For instance Say emi ni Baale of Nigerians Shey I go dey respect your own stance? Shey I go create the scenery for better to plenty? To dey make we dey give chance Instead of to dey pack the money go France Dey make suffer to full in abundance Dey make me to wan run away to a place wey e be say I go dey be like to break-dance Where dem go respect my skills for instance Where dem go no go just dey, dey play pranks On top the people wey work the way wey givethem the key to the door, to the substance Wey dem just dey use with the freelance Their looting no dey give us assurance Repentance no dey their plans e dey create annoyance for my hand, so Hala ah-e-yeah Feel I'm feeling is a feeling, means you feeling my flow And then you know say it's so, so Hala ah-e-yeah In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala ah-e-yeah Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala ah-e-yeah Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah Hala ah-e-yeah See this type of thing wey we dey feel wey dey make me dey want to dey To dey hala ah-e-yeah Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey To dey hala ah-e-yeah Stand look around you and I bet you, you go want to dey To dey hala ah-e-yeah Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah) eh Make we dey give chance Instead of gather money to dey go France Ay, chai (not to dey come dance) Ay, oh, hala ah-e-yeah (Baale of Nigerians) Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah) baale of Nigerians Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah) Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah), hala ah-e-yeah Hala ah-e-yeah (Chineke me) Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah
Download lagu 2Baba - For Instance (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.
Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.
Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.
Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu 2Baba – For Instance, kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung 2Baba dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.