Unduh lagu favoritmu dari 2Baba berjudul Target You (feat. Syemca) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.
Eh eh I no go lie I dey see you too It all depends on what you wan do No pretend make you just stay true As e dey do me na so e dey do you I no go lie I dey hala everyday I wonder why you no dey look my way Abi e get something wey I never do Abi you want make I summersault too Abi you get another pattern wey I never know Make you tell me make I do the needful Life is too short baby report Make na me and you be our life support I don't wanna be a faithful pervert abi you never know See I just wanna be a simple lover say na so the thing go E get why I dey target you You different from the whole of your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want for us to prepare I know you wan know wetin dey my head See this loving I want it trending And it would be blissful too Oya baby kia kia make we link up Make oju kokoro people no come dey snatch us I guarantee you I go always defend us As I go love you e go make people jealous I just wan roll just me and you eh Forget whatever them do you Abi e get another pattern wey I never see Anyhow you want am I got you and me I don't wanna be a faithful pervert abi you no go like to know See I just wanna be a simple lover ah no let the thing go E get why I dey target you You different from the whole of your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want for us to prepare I know you wan know wetin dey my head See this loving I want it trending And it would be blissful too Na peaceful chilling around my way Good good loving for you all the way Abi e get another pattern wey you wan see Make you tell me make I show you for free I don't wanna be a faithful pervert ah I don't want to be that for sure See I just wanna be a simple lover ah baby let this love flow E get why I dey target you You different from the whole of your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want for us to prepare I know you wan know wetin dey my head See this loving I want it trending And it would be blissful too Eh eh e get as you dey do me E get as you dey do me E get as you dey do me make sense zeeno foster Eh eh e get as you dey do me E get as you dey do me E get as you dey do me Eh eh in fact just leave am like that Anything wey you choose to do eh na your hand e dey na
Download lagu 2Baba - Target You (feat. Syemca) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.
Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.
Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.
Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu 2Baba – Target You (feat. Syemca), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung 2Baba dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.