Download Lagu 2Baba - Only Me

Only Me
Artis2Baba
AlbumUnstoppable International
Dilihat3.1M
Durasi3:50

Unduh lagu favoritmu dari 2Baba berjudul Only Me hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.

Lirik Only Me

If to say na just me
I'll be living like I don't care
Live my life unto no body dey here
If na just me I'll be doing anyhow
Because nobody go dey there to challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing I sing for all y'all
Don't let anybody push you to the wall
Na community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don't want to be talking like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass all
I know say no be everybody e sabi play ball
But arise o compatriot if Nigeria call

So make you just dey do your thing make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing stop the bragging on top the posing
Because you know say all na vanity vanishing

Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money

I said l said l said
Who get ear make dem hear
No go tell anybody say you see me for here
If na only me you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me there will be no one for me to dare
Nobody to follow me scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything we no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in a while say free me ma
But now I got Funke Enenu and Chidera
Cos I am the only superman In the area
Make you just dey do your thing make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing stop the bragging on top the posing
Because you know say all na vanity vanishing

Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo (If to say na just me e)
Malo ro kpe no be gbogbowam wey go make this money (If to say na just me e)
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo (If to say na just me e)
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money (If to say na just me e)
Nobody go hear my story
Nobody complaining me
On to not just me
That's why we need love and unity

So I sing say say
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money

Download lagu 2Baba - Only Me (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.

Bagikan lagu ini:

Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.

Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.

Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu 2BabaOnly Me, kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung 2Baba dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.