Download Lagu 2face Idibia - U No Holy Pass (MKD REMIX) (feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C., Black Face, O.J.B. & E.T.C.)

U No Holy Pass (MKD REMIX) (feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C., Black Face, O.J.B. & E.T.C.)
Artis2face Idibia
AlbumFace 2 Face
Dilihat15K
Tanggal Rilis19 Januari 2015
Durasi4:55

Unduh lagu favoritmu dari 2face Idibia berjudul U No Holy Pass (MKD REMIX) (feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C., Black Face, O.J.B. & E.T.C.) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.

Lirik U No Holy Pass (MKD REMIX) (feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C., Black Face, O.J.B. & E.T.C.)

Hey, some people be acting like they know it all
Hey-uh, some people be acting like they know it all
Hey-oh-ai, some people be acting like they know it all
Oh-oh, ooh-ooh

See, see, see this type of thing wey we dey feel
Before you know you don dey wan dey start to dey kolo small
I no go lie we feel these things for real
Some people no believe am and e bring about dem own downfall
Face reality and you will see that it pays nobody
To be feeling that they all and all

Try to visualize what I feel, and then I bet what you'll see
Would be a picture of a guarding wall
If you try to push am down, try to enter the town
Try to see wetin dey happen around
Na so dem go dey bring you down
Before you know you go dey for six feet under the ground, oh-oh-oh

Some be acting that they know it all
When everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
But no matter how long you live, you cannot learn it all
You go only do your best, because you no go fit do all
So if you want to criticize me, talk small small
'Cause you no holy pass my brother
You no holy pass, my sister
Ooh-ooh

Hmm, some people when they see a wrong thing
They will start complaining
Until the complaining will turn into shouting
Anytime them see a wrong thing
Them continue shouting
Until the shouting turn to traditional shouting
But dem try to correct a thing
They will start to thinking

Until the thinking make depression start to set in
Make dem feel like outcast in the society dem live in
Because they lose dem sense of belonging
But they would try to push am more, try to open every door
When negativity doesn't make it certain
So when dem try to stop the complaining and the shouting
Dem no go fit because e don be spiritual something
People take advantage of dem dream, 'cause dem realizing

Say these people lost dem spirit of fighting
So dem start to use your head, use am like dustbin
All the problem of the nation they be dumping in them head
Slavery will start to set in like Amistad
Boy, I know say you seen the making
How them start to do almost anything for almost nothing
'Cause instinctively dem need surving
But the scavengers would drain them all

They will push them to the floor
And to collect all the people them belonging
But like a goat that has pushed to the wall
We already ready to start to do the fighting
So we a go gun them down
Run them all around, me a go chase them outta we town
I sabi we go gun down
Before them go know dem go dey for six feet under the ground, eh

Some be acting that they know it all
When everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
But no matter how long you live, you cannot learn it all
You go only do your best because you no go fit do all
So if you want to criticize me, talk small small
'Cause you no holy pass my brother
You no holy pass my sister

Some people be acting that they know it all
When everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
But no matter how long you live, you cannot learn it all
You go only do your best because you no go fit do all
So if you want to criticize me, talk small small
'Cause you no holy pass my brother

You no holy pass my brother
You no holy pass my brother
You no holy pass my brother
You no holy pass my brother

Download lagu 2face Idibia - U No Holy Pass (MKD REMIX) (feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C., Black Face, O.J.B. & E.T.C.) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.

Bagikan lagu ini:

Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.

Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.

Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu 2face IdibiaU No Holy Pass (MKD REMIX) (feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C., Black Face, O.J.B. & E.T.C.), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung 2face Idibia dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.