Artis | 2face Idibia |
---|---|
Album | Face 2 Face |
Dilihat | 540K |
Durasi | 6:12 |
Unduh lagu favoritmu dari 2face Idibia berjudul Keep On Rocking (MKD REMIX) (feat. Native & Lil Seal) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.
Yo yo yo yeah yes o Nothing dey happen catch the vibe get the feeling Yes o (yes o) e e Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing e What I have is what I am giving e I'm really gon try to keep your love online Catch the vibe and get the feeling (Keep on rocking baby Tell your man that you are willing (Keep on rocking darling) What I have is what I'm giving (Keep on rocking baby) I'm really gon try to keep your love online As I dey walka dey go Wetin dey happen na e funky so After the show na the party o The party go happen for my end o Even if you no be my friend o Come and party with my friends o Shika la koku lepas sayo So they point and kill you go carry dey go But sayo go dey flow go dey flow dey go So police protection essential o Police protection go plenty o Wey even if you ready you go pon dey go You go start to dey show yourself o Come to the centre and start a kolo Start to be feeling like a monkey o Hey jay jay like a donkey o Jump and touch the ceiling o Help me to sing the singing o I go spread all of my money o I go spread till the end of the party o Cuz this kind party you no know when dey go You no go know say sun don dey show This kind party no dey end o This kind party they must pursue you o hey Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing What I have is what I'm giving I'm really gon try to keep the love online Catch the vibe and get the feeling (Keep on rocking baby) Tell your man that you are willing (Keep on rocking darling) What I have is what I'm giving (Keep on rocking baby) I'm really gon try to keep your love online Okay as we plan before Na in we come out from gipsy o Hey jai check your time e o The party dey start my end on the dot e o You no fit afford to be late e ei Na we suppose to arrange the place e o Hey kena na true talk na you dey talk e o I check my time for the thing eget e faulty o Make you see as the thing dey delay o You go think say na 8 edey knack e o Oya enter moto make we start dey go Before 2Face start dey bore me o Wait first take the phone make you call am o Make I call am tell am say we dey come e o Make he no be like say we don lost e o Tubaba nolele he go sing the show But the hoda be plenty for road e o Which kind yawa be this e o Thank God we don reach the party o Just in time which you tell us dem start the show All the boys be the dem dey flex o I leke leke dey play for the kwan di yo Oya pass me the bottle and suck the yaro Make I start dey quaff e o Quaff and quaff till the end e o Kolo quaff me sef I go quaff e o Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing What I have is what I'm giving I'm really gon try to keep the love online Catch the vibe and get the feeling (Keep on rocking baby) Tell your man that you are willing (Keep on rocking darling) What I have is what I;m giving (Keep on rocking baby) I'm really gon try to keep your love online See it is allowed to get naughty in this plantation tonite e e It is allowed to get naughty in this plantation tonite But you got you got to do your God some glory try to come without a gun Do you God some glory try to come without a gun Get yourself a partner do just what you wanna And do your God some glory try to come without a gun, awright Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing What I have is what I'm giving I'm really gon try to keep the love online Catch the vibe and get the feeling (Keep on rocking baby) Tell your man that you are willing (Keep on rocking darling) What I have is what I'm giving (Keep on rocking baby) I'm really gon try to keep your love online
Download lagu 2face Idibia - Keep On Rocking (MKD REMIX) (feat. Native & Lil Seal) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.
Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.
Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.
Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu 2face Idibia – Keep On Rocking (MKD REMIX) (feat. Native & Lil Seal), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung 2face Idibia dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.