Artis | Tony Tetuila |
---|---|
Album | My Car |
Dilihat | 244K |
Tanggal Rilis | 20 Januari 2015 |
Durasi | 4:09 |
Unduh lagu favoritmu dari Tony Tetuila berjudul My Car (feat. ICE K, PASTO GOODY GOODY) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.
Tetui where you dey go wetin you dey go wetin you dey find Why you dey ask me that kind question Say where I dey go where I dey I dey come You don hit my car oyinbo repete I say you don bash my car gbese repete Tell me you don hit my car oyinbo repete As you don bash my car gbese repete Wetin you dey find where you dey go As I dey waka dey go like so Me I am looking for this paddy This paddy owe me plenty money They tell me say im they dey ikoyi Me I get Didis for one party Seri Paddy yen ofe Kpa mi Today na today no time for story Tin ba dele re ti n gba mu He must to pay me all the money I come reach him say I come see say People gather dey just dey cry I try to know wetin cause the cry dem tell me say my paddy don kpai As I con dey go back to my house I come meet small hold up for road The next thing wey I hear for my back Na one scratch from another car Ehn ehn you don hit my car oyinbo repete I say you don bash my car gbese repete Eh tell me you don hit my car o oyinbo repete As you don bash my car gbese repete See me see trouble ooh another gbese Dead body no dey pay person money Another paddy don dey bash my car Today na today no time for story Ah Eedris na u see wahala Hey whatsup Tony whatsup man Ebe long time wey no see whatsup man Ol boy stop that yarn o wetin be whatsup You bash my car you dey tell me say whatsup Shey na whatsup I go use spray my car I beg pay me my money Police con come dey measure the line Dem say make I no worry everything go be fine Dem bring the paper say I make sign I sign my own Eedris sign im own I con dey wander who get the fault Dem say na my paddy get the fault o I pack my car see trouble Yanga dey sleep trouble come wake am He he You don hit my car oyinbo repete I say you don bash my car gbese repete Eh tell me you don hit my car o oyinbo repete As you don bash my car gbese repete Huh somebody o somebody wey my car ar car a a a You don kissin ni bobon kolo my car ar car a a a Shey na girigiri you dey take drive car my car ar car a a a Shey is good my car ar car a a a Somebody wey were bobon kolo fit kolo car ar ar Begin dey drive car ka kai kai car a a Don kolo girigiri car a a a Palaver hard to carry for head Money no dey pocket for man to spend One of my paddy wey dey owe me money I reach im house they say he don kpai Another don dey bash my car Wetin I go do e no get money I con think say this stress no worth am Today be na own tomorrow fit be my own I come tell my paddy make he come dey go Den I to push my car from road As I push am small wetin I see Na government car come bash my car Again You don hit my car oyinbo repete I say you don bash my car gbese repete Tinubu you don hit my car oyinbo repete My own don better o owo repete You don hit my car oyinbo repete My own don better o owo repete Tinubu you don hit my car oyinbo repete My own don better o owo repete Tinubu you don hit my car oyinbo repete My own don better o owo repete Tinubu you don hit my car oyinbo repete
Download lagu Tony Tetuila - My Car (feat. ICE K, PASTO GOODY GOODY) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.
Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.
Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.
Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu Tony Tetuila – My Car (feat. ICE K, PASTO GOODY GOODY), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung Tony Tetuila dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.