Artis | Tony Tetuila |
---|---|
Album | E Go Better |
Durasi | 4:46 |
Unduh lagu favoritmu dari Tony Tetuila berjudul E Go Better (MKD Remix) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.
Haa ha ha ha haaaa Ahan Tetuila wetin happen I tell you something you dey laugh a ahn Make I no laugh na the thing wey you tell me dey make me laugh If you no know say you wan cut hey ehhh I don die He's alive People dey hustle dey run go America Our future leaders dey clear from Africa Wetin be dis continental confusion People dey blame the government of our nation I want to know the price of democracy Somebody tell me before I go crazy Which one be dis our people dey suffer Na only God fit clear dis palaver Oya tell your mother o tell your father o E go better Tell your sister o tell your brother o E go better Say a prayer oo for our nation E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better (Oya) Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Hahaha hahaha ha ha ha ha ha E go better No food for stomach poverty dey spreadi Dis no be joke o dey talk am for radio People dey dream dem dey run after luxury E go better if we build our country o Eje ka sowo kpo to help our government haa haaa Ko'le better for our own private betterment Cast your vote for the capable leader Oya run from those who be serious pretender Oya tell our neighbor oo tell everybody E go better Tell our Governors and Mr President E go better Say a prayer oo for our nation E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better (Oya) Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Hahaha hahaha ha ha ha ha ha E go better Tell your neighbor oo tell everybody E go better Tell our Governors and Mr President E go better Say a prayer oo for our nation E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better (Oya) Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Hahaha hahaha ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Education na the best way to success After graduation na fighting to progress No work to do after so many booku o Pray to God make you no just dey looku o Na only God o fit clear dis palaver Moni Baba lo ke o lo maa clear dis palaver o Tell your mother o tell your father o E go better Tell your sister o tell your brother o e go better e E go better Say a prayer oo for our nation o o o o E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better Ha ha ha ha ha ha ha ha ha E go bettero o o o uh Ha ha ha ha ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha ha ha ha ha E go better Hahaha hahaha ha ha ha ha ha E go better Tell your neighbor oo tell everybody E go better Tell our Governors and Mr President E go better Say a prayer oo for our nation E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better Tell Baba Iyabo and Mr Shiwaju E go better Tell Baba Iyabo and Ashiwaju E go better Say a prayer oo for our nation E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better Omo primary school eda mi lohun o E go better Omo secondary eda mi lohun o E go better University o oya eda mi lo hun o E go better All the workers eda mi lo hun o E go better Bi ti labi oge
Download lagu Tony Tetuila - E Go Better (MKD Remix) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.
Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.
Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.
Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu Tony Tetuila – E Go Better (MKD Remix), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung Tony Tetuila dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.