Download Lagu Rema - Charm (Sped Up)

Charm (Sped Up)
ArtisRema
AlbumRave & Roses Ultra
Dilihat8M
Tanggal Rilis27 Juli 2023
Durasi2:43

Unduh lagu favoritmu dari Rema berjudul Charm (Sped Up) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.

Lirik Charm (Sped Up)

London (London, London)
Another banger (banger)

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawee

See body oh (see body, see body, oh)
Ẹ'gbá mí oh (ẹgbá mí, ẹgba mí oh)
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Please, help me oh
Me I don jam wetin pass me oh

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing, baby, eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command, baby, do like I do
Baby, front and back
Give me boom-baka-boom

Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawee

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am (yeah, yeah)
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

Soco, ah (ay)
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy

Download lagu Rema - Charm (Sped Up) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.

Bagikan lagu ini:

Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.

Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.

Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu RemaCharm (Sped Up), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung Rema dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.