Artis | The Bug, Magugu |
---|---|
Album | Deep in a Mud |
Dilihat | 13K |
Tanggal Rilis | 4 Oktober 2024 |
Durasi | 3:44 |
Unduh lagu favoritmu dari The Bug, Magugu berjudul Deep in a Mud hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.
Deep in the mud Dey raise me Deep in the mud I'm raised 10 toes on the concrete No shoes I no tie no lace Omo we come from trenches We they go grass to grace Training on a Mountain na me Dey control the pace I move Run tings oga sir Dey make moves Yesoo many years I paid dues Rebellious omo we break rules Stay true From the dirt but my heart Dey clean I dey kind but my dark side mean Dey no know wetin man done see no peace when I switch I Dey come full steam Hook Deep in a mud Deep deep deep in a mud Deep in a mud Deep deep deep in a mud Deep in a mud I'm raised do my ting on my terms my ways Kpoto kpoto Kpoto kpoto kpoto ( means mud in pidgin) Ajegunle soldier From day Dey know say my ting concrete Keep myself to myself no talk too much I Dey move discreet I Dey believe in me I no follow dem boy there compete Na me be king When I enter bow to the oba kiss the ring Agbero mana show no fear Show dem say na me run tings here If you see me Dey fight for jungle Omo guy help the grizzly bear No weave on we no fake round hair See my bone face bad man stare Shoko yeah e Dey blow for air On my sleeve na my heart I wear"
Download lagu The Bug, Magugu - Deep in a Mud (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.
Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.
Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.
Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu The Bug, Magugu – Deep in a Mud, kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung The Bug, Magugu dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.