Download Lagu Dj Tunez - PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay)

PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay)
ArtisDj Tunez
AlbumPAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay)
Dilihat13M
Tanggal Rilis13 Agustus 2020
Durasi3:34

Unduh lagu favoritmu dari Dj Tunez berjudul PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.

Lirik PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay)

Pami mm mm
Na me

Pami pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh daddy oh
Because me I no get time pami oh
Baby don't kill my vibe pami oh
Shey we go make am til the morning
Omalicha je ka fun e ni love je ka soro dale mo gbe o
If we do am make we softly now
Cause all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh mo gbe o woah woah woah yea

Ebelebe m oh woah ou woah
See your love is so insane oh
Na only you wey fit tame oh
This my head wey dey craze oh
Baby girl for you I mad all the time oh
Dem no fit quench our flame oh
I am not afraid to let you know say
Say na you I want
And I'm loving the things you dey make me do now

Go shawty don't treat me like a fool now
Oh baby
Baby girl I no be jew now go shawty
Na me be one for you now
Say every morning every night
Everyday oh my baby

Pami pami pami pami
O fe pami pami pami pami oh
O pami pami pami pami
O fe pami pami pami

Mi senor senor
Somebody call the popo Popo
I want to report a murder case Murder
Somebody call the popo on my baby oh
One man down on the love highway oh no

Kini ma shey oh omo dudu fe pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me oh why oh why
Somebody call the popo Popo
This love e go make me commit oh
My baby oh do me tender olomi oh

Pami oh pami pami pami
O fe pami pami pami pami
O pami pami pami pami oh
O fe pami pami pami

Melatonin overdose
One shot polly I have to blow
I get high when my life is low
Cause up there it just feels like home

Everywhere maranma
No time to check calendar
No time you can't kill my vibe oh
You can't kill my vibe

Pami pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh daddy oh
Because me I no get time pami oh
Baby don't kill my vibe pami oh

Major Tunez

Download lagu Dj Tunez - PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.

Bagikan lagu ini:

Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.

Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.

Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu Dj TunezPAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung Dj Tunez dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.

Lagu Lainnya Dari Dj Tunez

Anda Mungkin Tertarik