Download Lagu StarBoy, DJ Tunez - Cover Me (feat. Wizkid)

Cover Me (feat. Wizkid)
ArtisStarBoy, DJ Tunez
AlbumSoundMan Vol. 1
Dilihat4.3M
Tanggal Rilis5 Desember 2019
Durasi3:19

Unduh lagu favoritmu dari StarBoy, DJ Tunez berjudul Cover Me (feat. Wizkid) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.

Lirik Cover Me (feat. Wizkid)

It's kel p vibes

Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah

No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
My baby my baby my baby

You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo

Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
My baby my baby my baby

Mix monster

Download lagu StarBoy, DJ Tunez - Cover Me (feat. Wizkid) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.

Bagikan lagu ini:

Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.

Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.

Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu StarBoy, DJ TunezCover Me (feat. Wizkid), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung StarBoy, DJ Tunez dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.

Lagu Lainnya Dari StarBoy

Anda Mungkin Tertarik