Unduh lagu favoritmu dari Asake, Victony berjudul Stubborn hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.
Kitzo Ye ye ye oh Another world Ye ye ye ye e eh Yeah Solo Solo, solo, solo You know i've been riding solo Way before my 'tori get promo Now them dey call me idolo Idolo idolo idolo Make nobody call me idolo again No idolo wey fit perfect When I dey wear my dunlop When I dey wear my dunlop When I no getti kọbọ See aboniki full my cupboard Wọn ni, "so many things you dunno, so many things you dunno" (dunno) Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum (bumbum) Ey ey, stubborn Me I no dey hear word o I stubborn (and I stubborn gan ni) Stubborn Me I no fit be your idolo (stubborn) Ey ey, stubborn Me I no dey hear word oh I stubborn Me I no fit be your idolo (ọmọ mo stubborn gan) I stubborn (mo stubborn gan) Stubborn Ey Dunno Make I carry dem go where dem no know Make I give dem the steps like poco Originality no be bobo, hmmm Ọmọ iya mi owo ni koko (owo ni koko) I dey fight all the wars on a low low (low low) Gbe kolos Emi nikan on a solo (solo) E be like say ye, I don kolo Jago say “na lie, uhn uhn” Say “na igbo” (stubborn) Hmm hmm Ọlọun (ọlọun) Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun (sh'ọlọun) Bukata mi oti pọ gan o For my family I be stubborn (for my family I be stubborn) I be stubborn Ọmọ ọgbọn (stubborn) Enter their body like two guns Kakakaka Wọn ni ku tan Ye ye ye ye ye Ey ey, stubborn Me I no dey hear word o I stubborn (and I stubborn) Stubborn Me I no fit be your idolo (stubborn) Ey ey, stubborn (oh I stubborn) Me I no dey hear word oh I stubborn (stubborn) Me I no fit be your idolo I stubborn (stubborn) Yeah Bomb o That money is a bomb o Normally shey ajebo sef na hustler Get to the money pronto Make dey call me dike like tonto From igbo elerin to igando I've never been missing in action They start to dey call me uche jumbo When I dey wear my dunlop When I dey wear my dunlop When I no geti kọbọ When aboniki full my cupboard Wọn ni, "so many things you dunno, so many things you dunno" Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum Yeah stubborn Me I no dey hear word o I stubborn Stubborn Me I no fit be your idolo (stubborn) Ey ey, stubborn Me I no dey hear word oh I stubborn Me I no fit be your idolo I stubborn Stubborn Ey
Download lagu Asake, Victony - Stubborn (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.
Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.
Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.
Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu Asake, Victony – Stubborn, kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung Asake, Victony dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.