Download Lagu Zinoleesky - Many Things

Many Things
ArtisZinoleesky
AlbumMany Things
Dilihat14M
Durasi2:48

Unduh lagu favoritmu dari Zinoleesky berjudul Many Things hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.

Lirik Many Things

Tomsomirisoninagor

Hm-hey
Mama said, "You don't need no interception, you are perfect
Because of your imperfection, uh-uh-uhn
Anywhere, any direction, wey you go, say
Never beg for no affection," uh-uh-uhn
Mélò-mélò ní mo fẹ sọ with the tension?
Dem wan put me under pressure, uh-uh-uh
Wọn fẹ gbo nkan tí mò fẹ sọ
But now, I got people waiting for my next song

Some just dey tell me, "Ride on"
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
He look my life and gimme two chance
And as ọmọ ọgbọn, mo ride won
But still, I no too gas
I no dey go to church, but I no do jaz
Now you see, I'm living good life

'Cause many-many things, many-many things
I know say I small, but my eyes don see
Many-many things, many-many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist, oga, I no dey resist
Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans
But, no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Life go teach you pass professor on the road
So, no ask me where I learned from, uh-uh-uhn
Always moving with precaution
Men, I swear say you no fit catch me for junction, uh-uh-uh
Ever since I dropped my first song
Me I know say the next one go be the best one, uh-uh-uh
K'emi gàn tó d'omo tán sọ
Men, eye too see, mélò ní mọ fe sọ?

Some just dey tell me, "Ride on"
No be say na me do pass (no be say na me do pass)
Baba just decide to gimme through pass
(Baba just decide to gimme through pass)
He look my life and gimme two chance
(He look my life and gimme two chances)
And, as ọmọ ọgbọn, mo ride won
But still, I no too gas (I no too gas)
I no dey go to church, but I no do jaz (I no do jaz)
Now you see, I'm living good life

'Cause many-many things, many-many things
I know say I small, but my eyes don see
Many-many things, many-many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist, oga, I no dey resist
Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans
But, no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

You don't need no interception, you are perfect
Because of your imperfection, uh-uh-uh
Anywhere, any direction, wey you go, say
Never beg for no affection, uh-uh-uh
Mélò-mélò ní mò fẹ sọ with the tension?
Dem wan put me under pressure, uh-uh-uhn
Wọn fẹ gbo nkan tí mò fẹ sọ
But now, I got people waiting for my next song, uh-uh-uh
(Timi Jay on the track)

Download lagu Zinoleesky - Many Things (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.

Bagikan lagu ini:

Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.

Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.

Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu ZinoleeskyMany Things, kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung Zinoleesky dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.

Lagu Lainnya Dari Zinoleesky

Anda Mungkin Tertarik