Download Lagu Wizkid, Kel-P - Ease Your Mind

Ease Your Mind
ArtisWizkid, Kel-P
AlbumSoundMan Vol. 1
Dilihat835K
Tanggal Rilis6 Desember 2019
Durasi3:07

Unduh lagu favoritmu dari Wizkid, Kel-P berjudul Ease Your Mind hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.

Lirik Ease Your Mind

(It's Kel-P vibes)
Many things don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realise
Say, many things go happen, and it's real fine

Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws

Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind

You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, kasha mi jeje
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Looking at my past, I'm glad it's over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder

See the music take me places
Even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See starboy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here

Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind

You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, kasha mi jeje
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Mix monster

Download lagu Wizkid, Kel-P - Ease Your Mind (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.

Bagikan lagu ini:

Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.

Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.

Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu Wizkid, Kel-PEase Your Mind, kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung Wizkid, Kel-P dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.