Download Lagu P-Square - Do As I Do (feat. May D & Tiwa Savage)

Do As I Do (feat. May D & Tiwa Savage)
ArtisP-Square
AlbumInvasion
Dilihat407K
Tanggal Rilis11 Agustus 2011
Durasi4:07

Unduh lagu favoritmu dari P-Square berjudul Do As I Do (feat. May D & Tiwa Savage) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.

Lirik Do As I Do (feat. May D & Tiwa Savage)

Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May D (ahn)
We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)
Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move, you dey make me soji
Mr. DJ you too sabi
So pon the selense for this party
Baby girl make you come to Daddy
Make you sip some Hennessey and Bacardi
Daddy go rock you steady
Cos you got me going on
Na the wey you dey do me, dey move dey make dey trowey
Na the thing wey you do make me wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

I can go all night boy
If you ready
Baby follow my lead, I like it nice and steady
You wan spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
Can we take it slowly
As I roll and I roll and I whining my hips just watch me
And by the end of the night I go dey by your side make you touch me
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

Oya party starter
We step ina the place e no matter (who you be)
Na who be your father
Rude boy, Mr P Don dada
So follow me follow me baby data
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar
E no matter
You be the phone be the charger
Na the way she dey do me, dey move me, dey make me dey trowey
Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

Download lagu P-Square - Do As I Do (feat. May D & Tiwa Savage) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.

Bagikan lagu ini:

Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.

Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.

Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu P-SquareDo As I Do (feat. May D & Tiwa Savage), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung P-Square dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.