Download Lagu Llona & Bella Shmurda - HBP Remix (with Bella Shmurda)

HBP Remix (with Bella Shmurda)
ArtisLlona & Bella Shmurda
AlbumHomeless
Dilihat2.7M
Durasi2:57

Unduh lagu favoritmu dari Llona & Bella Shmurda berjudul HBP Remix (with Bella Shmurda) hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.

Lirik HBP Remix (with Bella Shmurda)

(Craze)
To dey old oh
Boy Llona
Slow mo
No be homo

Do you really want to waste my time?
Carry water quench my vibe
Really tryna take my life
Do you uu-uu?
Will you really change your mind? (Hmm)
When I make you understand
Everything wey dey my mind
Oh-oh, oh, oh

See, man don start to dey old oh
Gat no time for no slow mo
Love my guys, no be homo
Gat this bitch on a choke hold
Some OG no be OG (some OG no be OG)
Some brothers no be homies
Don't know peace 'till you know peace
Gats chop life on a low key

Them wan try but dem no reach
I'm outside but na low key
How dem go learn if I no preach?
If you notice, dem be novice
Won saare but dem no reach am
Eje min gb'ona, so, I no fit calm
Money only find person wey seek am
High blood pressure, if you go think

Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn (go think, go think)
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn (oh-ahh)
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think

Ahh
Past few days, I don learn lesson
24 seven and I'm still grinding
Sojo don kill wrong person
Matter don cast, omo, e don change settings
Oya, 20 man l'ori titi with a different feeling

With a different dealing, why they working so hard?
Rest on me, my brother, you are a soldier, ah
Certified Llona no be nuisance (aya, gba'na)
Bella Shmurda no be menace (ah-ah)
See this life, I go live am
Short life, long life, anybody fit die

See, man don start to dey old oh (to dey old oh)
Gat no time for no slow mo (slow mo)
Love my guys, no be homo (no be homo)
Gat this bitch on a choke hold (choke hold)
Some OG no be OG (some OG no be OG)
Some brothers no be homies (no be homie)
Don't know peace 'till you know peace (know peace)
Gats chop life on a low key (on a low key)

Them wan try but dem no reach (ah-ahn)
I'm outside but na low key
How dem go learn if I no preach?
If you notice, dem be novice
Won saare but dem no reach am
Eje min gb'ona, so, I no fit calm
Money only find person wey seek am
High blood pressure, if you go think

Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think

(Hehe-he)
(Joe you trippin)

Download lagu Llona & Bella Shmurda - HBP Remix (with Bella Shmurda) (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.

Bagikan lagu ini:

Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.

Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.

Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu Llona & Bella ShmurdaHBP Remix (with Bella Shmurda), kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung Llona & Bella Shmurda dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.

Lagu Lainnya Dari Llona & Bella Shmurda

Anda Mungkin Tertarik