Artis | Eedris Abdulkareem |
---|---|
Album | Country Hard |
Dilihat | 21K |
Tanggal Rilis | 30 September 2020 |
Durasi | 3:40 |
Unduh lagu favoritmu dari Eedris Abdulkareem berjudul Country Hard hanya di STAFABANDMP3. Lagu ini tersedia dalam format MP3 dengan kualitas terbaik.
Oh oh oh oh Hmm uhmmm Mr DJ Music no dey lie make we just dey jam as we dey try survive Country hard oh but we go overcome hard oh Forget your sorrow cos we go overcome Ojoro don de o ojoro don de but we go overcome Ojoro don de ojoro don de but we go overcome Republic of suffering and smiling hay Number one capital for poverty hay Gulter independent 1960 ee ea Most corrupt and bad leadership hay No human right no justice hay Poverty de celebrate terrorism ee ea Professor de work for illiterate hay Unemployment on the real play Most oga at the top no get certificate Chinese doctors don escape Our health minister no know where them dey God bless our health workers wey de represent on the front line Nigerians are suffering and smiling no be lie It's time for Nigerians to wakeup Biafrans say they wan break up Country hard oh but we go overcome hard oh Forget your sorrow cos we go overcome Ojoro don de o ojoro don de but we go overcome Rabababababa Ojoro don de ojoro don de but we go overcome Ah people self de funny oh ya Them go de complain plenty oh ya But when e reach them turn oh ya Them self go do cunny oh ya Oco co co cunny oh ya Oco co co comi oh ya Our money don grow wings edon de fly like labalabalabalaba Dollar na four hundred naira When will dollar equal naria next level Why we de borrow from China Just to service our budget Lack of proper direction We need economic revolution If the poor man no go fit sleep I swear the rich no go fit sleep Leaders wey de share coconut tree Na they own head wey they go break Guy they say you be lazy youth election time they use you Music no dey lie make we just dey jam as we dey try survive Country hard oh but we go overcome hard oh Forget your sorrow 'cos we go overcome Ojoro don de o ojoro don de but we go overcome Ojoro don de ojoro don de but we go overcome Country hard ooooooh but we go overcome hard oh Forget your sorrow cos we go overcome Ojoro don de o ojoro don de but we go overcome Ojoro don de ojoro don de but we go overcome Ah people self de funny oh ya Them go de complain plenty oh ya But when e reach them turn oh ya Them self go do cunny oh ya
Download lagu Eedris Abdulkareem - Country Hard (MP3) secara gratis dan cepat di STAFABANDMP3. Temukan informasi lengkap tentang lagu ini pada tabel di atas, termasuk lirik, link download, dan detail musik lainnya.
Semua lagu yang tersedia di STAFABANDMP3 berasal dari situs Converter YouTube. STAFABANDMP3 hanya berfungsi sebagai media perantara dengan tujuan untuk memberikan preview lagu.
Jika kamu merasa tidak nyaman atau keberatan lagu ini ditampilkan di STAFABANDMP3, silakan kirim email ke admin@stafabandmp3.org untuk permintaan penghapusan.
Sebaliknya, jika kamu menyukai lagu Eedris Abdulkareem – Country Hard, kami sangat menyarankan untuk mendukung karya asli sang artis dengan membeli kaset, CD resmi, atau dengan cara download dan streaming lagu secara legal di platform resmi. Kamu juga bisa mendukung Eedris Abdulkareem dengan menonton konser, subscribe channel YouTube resminya, serta mengikuti akun media sosialnya.